YouTube video
Magixx - All Over (Lyrics) I go wait, if na ten years e go take, shey only you fit light my fire馃幎
Goldenfish Ent. ·
Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.
Download
Save this track
Choose MP3 for audio or MP4 for video. Files are prepared for you and kept for one hour.
About this video
Magixx All Over (Lyrics)
Magixx All Over (Lyrics)
All Over Lyrics 鈴笍
I go wait, if na ten years e go take
Sey only you fit light my fire
Kele won鈥檛 you be mine
Where you Dey, Shey I fit see you today
Your body fit cut my wire
Oroma you too fine
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it鈥檚 all on me
Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh
Me never see this kind of love
You make want Dey faraya
Sey you go cause Casala
My girly no be ashana
Me I be the one for you see
I give You lui bag and Gucci
The way biggie down is stopping
Omo it鈥檚 stoopid
Chop banana like monkey
Body sweeter than turkey
Slowly roll it down like tospy
No Dey take am far from me
Shawty go down down for me
Wetin go suffer na money
Girl no bother it鈥檚 all on me
Your too sure enter for me
Ohhh ohhhh ohhhh ohhh ohhh ohhhh
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Way you whine
No be lie
So Devine
Sey you fit, take all of my pain yeah
All over, all over, All over , all over
All over gain yeah
Shey you Dey beside me, yeah eh
#magixx #allover #marvin
tags;
magixx All Over
All Over Magixx
Magixx All Over Lyrics
All Over Magixx Lyrics
All Over Lyrics
Afrobeats, Nigerian Music
I go wait if na ten years e go take lyrics
- Channel
- Goldenfish Ent.
- Uploaded
- 16 August 2022
- Duration
- 2 minutes 55 seconds
- Source
- YouTube
More from Goldenfish Ent.

Fido - Awolowo Remix ft Tiwa Savage (Lyrics)
Goldenfish Ent. 路 YouTube

Spyro - Who Is Your Guy (Remix) Ft Tiwa Savage (Lyrics)
Goldenfish Ent. 路 YouTube

Asake - Amapiano Ft Olamide (Lyrics)
Goldenfish Ent. 路 YouTube

Sauti Sol - Lil Mama (Lyrics)
Goldenfish Ent. 路 YouTube

Skiibii - Trenches (Official Lyrics)
Goldenfish Ent. 路 YouTube

Reekado Banks - Ozumba Mbadiwe (Remix) ft Fireboy DML [Official Lyrics]
Goldenfish Ent. 路 YouTube