YouTube video
Fido - Awolowo Remix ft Tiwa Savage (Lyrics)
Goldenfish Ent. ·
Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.
About this video
Fido - Awolowo Remix Ft Tiwa Savage (Lyrics)
Fido - Awolowo Remix Ft Tiwa Savage (Lyrics)
Awolowo
Awolowo remix with tiwa savage
Awolowo tiwa savage
Tiwa savage awolowo
Awolowo lyrics
Awolowo tiwa savage lyrics
Tiwa savage awolowo lyrics
Fido ft tiwa savage lyrics
(LYRICS)
I go smoke that ganja until I go blind
You go know say I dey ganja all the time
Pass me the ganja give me brown rizziler
Pass me the ganja light me up so high
Take me over, over, I dey cloud so high
Fly me up oh, up so high
Till I find myself talking with most high
Saw some things say me I don dey mad, ooh-whoah
[Pre-Chorus: Fido]
Oh he still dey go
Leave am, leave am, leave am
I think say him don enter that side
As I dey let them know weytin dey my mind
Some dem take me for a fool yeah
[Chorus: Fido]
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn!) awọlọwọ (awọlowọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
[Verse 2: Tiwa Savage]
Money na the evidence
Make dem nor see me finish nai dey make me dey gather every dollar for my every corner
Na money first
Abeg put am for my pocket
I don't wanna hear your story
Everybody got something to say
Who talk am? Tell me who talk am
Say money nor dey give happiness
Who talk am?
The Claro wey i put under my pillow
Who touch am?
Them affi know it's a spiritual thing, yeah
All of girls we are fucking ready
Praying to God, Jah Give me mercy
If i'm looking pretty then i bring the party
??? ??? Awolo
Ole ole ole (Ole ole ole)
Who dem catch e be ole (Na who dem catch be ole)
??? ???
Now them take us for a fool, ah
[Chorus: Fido]
Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah-yeah)
A n fa'gbo lọ (Ahn!) awọlọwọ (awọlowọ)
Aye n lọ (Ate n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
Me I no mind wetin dem go talk
Ewe at'egbo, na the only thing I know
Aye n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh)
Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ)
Mo ti koti kun siwon
- Channel
- Goldenfish Ent.
- Uploaded
- 1 November 2024
- Duration
- 2 minutes 51 seconds
- Source
- YouTube