YouTube video
Davido - B4 B4 (Lyrics) ft. Mayorkun & Fola
Pizza Music ·
Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.
About this video
🍕Davido - B4 B4 (Lyrics) ft.
🍕Davido - B4 B4 (Lyrics) ft. Mayorkun & Fola
🍕Lyrics:
[Intro: Davido]
Yeah (Fresh)
Baddest
[Pre-Chorus: Mayorkun]
Mm, no fit lie for you, girl, I pin
And I don't go with the flow, I no do bestie, yeah
Heavy, heavy, make you put it on me
Your Maggi fit to make me Knor Knor
The way you act dey do me like film
Wetin I go gain for this life of sin, yeah?
See all of them, they no jiggy jọ̀
'Cause many, many girls, but you're so damn fine (Mogbe)
[Chorus: FOLA, Mayorkun, Davido]
Before, before
Ó like kó ma injure mí gan
Rọra ma mi lọ mi lọ
Gba flower, already jọ̀
Eh, eh, ó dẹ̀ reason mi jọ̀
K'ọ́rọ̀ wa ma ṣe bẹ́yìn yọ
Even to bá yìn'bọn yìn'bọn, mo ma ṣeré
Owó burúkú wà ni Bourdillon
Ah, mogbe (Shekpе)
Before, beforе
Ó like kó ma injure mí gan
Rọra ma mi lọ mi lọ
Ó mọ̀ awọn ọ̀rẹ́ mi jọ̀wọ́
Eh, eh, ó dẹ̀ reason mi jọ̀
K'ọ́rọ̀ wa ma ṣe bẹ́yìn yọ
Even to bá yìn'bọn yìn'bọn, mo ma ṣeré
Owó burúkú wà ni Bourdillon
[Post-Chorus: Davido]
Ah, mogbe (Mogbe)
Ṣé na you be 001? See gobe (Gobe)
Ah, my sexy-a rosé (Rosé)
Girl, you can have it your way
Máàmi, ọlọlẹ (Shekpe)
Mi ọ̀ lọlẹ o, ah
Ibi ma dé, ma dé o, ah
Wò I ma dé o, ah
Ah-ah
[Verse: Davido]
Park well, kó fún mi
This your BBL, ti tó fún mi
Ko mi rẹ̀ mi, ko dẹ̀ jẹ̀ mi, kò dẹ̀ ní sún mi
'Cause ayé pọ̀ gan, Falila Ketan
Them no go die well, e sure for me
Pack all your heavy burden, put it all on me
I be your daddy, ìwọ gan mọ̀ mí
Make them no dey vex, mo ti jọ konji
[Pre-Chorus: Mayorkun]
Mm, no fit lie for you, girl, I pin
And I don't go with the flow, I no do bestie, yeah
Heavy, heavy, make you put it on me
Your Maggi fit to make me Knor Knor
The way you act dey do me like film
Wetin I go gain for this life of sin, yeah?
See all of them, they no jiggy jọ̀
'Cause many, many girls, but you're so damn fine
[Chorus: FOLA, Mayorkun, Davido]
Before, before
Ó like kó ma injure mí gan
Rọra ma mi lọ mi lọ
Ó mọ̀ awọn ọ̀rẹ́ mi jọ̀wọ́
Eh, eh, ó dẹ̀ reason mi jọ̀
K'ọ́rọ̀ wa ma ṣe bẹ́yìn yọ
Even to bá yìn'bọn yìn'bọn, mo ma ṣeré
Owó burúkú wà ni Bourdillon
[Post-Chorus: Davido]
Ah, mogbe (Mogbe)
Ṣé na you be 001? See gobe (Gobe)
My sexy-a rosé (Rosé)
Yeah, you can have it your way
Máàmi, ọlọlẹ
Mi ọ̀ lọlẹ o, ah
Ibi ma dé, ma dé o, ah
Wò I ma dé o, ah
Ah-ah
[Outro: FOLA]
Before, before (Damn)
Before, before
- Channel
- Pizza Music
- Uploaded
- 4 August 2026
- Duration
- 3 minutes 1 second
- Source
- YouTube
More from Pizza Music

SIENNA SPIRO - Great Expectation (Lyrics)
Pizza Music · YouTube

Ashe - Stop The Wedding! (Lyrics)
Pizza Music · YouTube

ADÉLA - Ain't In LA (Lyrics)
Pizza Music · YouTube

Ozuna & Omar Courtz - ZIZI (Letra/ Lyrics)
Pizza Music · YouTube

Wizkid - Come Closer (Lyrics) ft. Drake
Pizza Music · YouTube

Cameron Whitcomb - Kingdom of Fear (Lyrics)
Pizza Music · YouTube