YouTube video

BNXN & Sarz - ALREADY (Lyrics)

Lyriccwave ·

Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.

About this video

Song: Already

Song: Already Artists: BNXN, Sarz Credit: BNXN, Sarz ... Official Visualiser 👉https://youtu.be/Vc-a34TmhFQ?si=rpAt76Ml12Rnx4Th ... 🎧 Lyrics: [Intro] The number you have dialled is not available a— [Chorus] I for follow you party, ìṣe mi lo rẹ mi I gats work for my money steady before dem call me òle ni Ọmọ shout out to the ones wey love me, ori ṣe ni? Wọn fẹ́ mi Baba this year make my money plenty, I said it already [Verse 1] Na circumstances change me, if you love me, please show me Dyna say she go show me shege, I'm not Daddy Showkey Make dem no talk say dem give me promo, not mе ọmọ ológo Bẹ̀rẹ̀ mi l'ọwọ àwọn to n choke o, àwọn ọmọ mi l'Eko Ejo, o ní ki n gbé wọn ṣepe, ko sеke I play reggae E don tey since my matter cast o, reach Toronto It's all of love till they love you no more, go ask my padi o What went wrong with my team? Don't ask me, I said it already [Chorus] I for follow you party, ìṣe mi lọ rẹ mi I gats work for my money steady before they call me òle ni Ọmọ shout out to the ones wey love me, o ri ṣe ni? Wọn fẹ mi Baba this year make my money plenty, I said it already [Verse 2] Ọpọlọ e o gbọdọ̀ ṣe kini? Ọpọlọ e gbọdọ̀ ma calcu sare ni o Opportunity wey dem no give me I ain't never talk any of it lightly o I'm Mr. Incredible, 'credible, dominate the stereo This rodeo ain't for you niggas, o yẹ ke ti dá mi mo, I be top player The game fucking needs us Na me go do the work, I can't fuck this up [Chorus] Ìṣe mi lọ rẹ mi I gats work for my money steady before they call me òle ni I'ma shout out to the ones wey love me, o rí ṣe ni? Wọn fẹ mi Baba this year make my money plenty o, (I said it) already ... Thanks for watching😊❤️ For any enquiries/copyright concerns contact; [email protected] ... #lyriccwave #already #bnxn #sarz
Channel
Lyriccwave
Uploaded
29 May 2026
Duration
2 minutes 36 seconds
Source
YouTube

More from Lyriccwave