YouTube video

Omah Lay - soso (Lyric Video)

Heat Wave ·

Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.

Download

Save this track

Choose MP3 for audio or MP4 for video. Files are prepared for you and kept for one hour.

About this video

[Chorus]

Posting your favourite dancehall tracks every day, so don’t miss out 🔥🔥https://www.youtube.com/channel/UCHh65iOnj8SKK3YwXX_q49g?sub_confirmation=1 [Chorus] Soso take my pain away Soso take my pain (Away, away) Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain Soso take my pain away Soso take my pain (Mad) [Verse 1] Ah-ah, ah-ah All of the things them talk, I no dey hear, hear Try wetin I do if you no dey fear, fear One mind dey tell me to disappear, 'pear Soso come and help me oh 'cause I don pray, Muhammad I don break, commandment I can't stay for one place For God's sake, come and take Come take my pain away from me, oh [Chorus] Soso take my pain away Soso take my pain away (Soso, please, come take my pain away) Soso take my pain away (Soso, Soso, Soso, Soso) Soso take my pain away (Take my pain) [Verse 2] Shibiri, shibiri, shibiri They are talking shit shibiri Water no get enemy 'Til you fall for Oshimiri I poto, poto my eyes Ten shots, high rise Touch God, I cry Offshore, cut my Dreadlocks Girlie, me I don pray, Muhammad I don break, commandment I can't stay for one place For God's sake, my bae Come and ginger me Only you dey feel my pains Give me vitamins wey go take these pains away Soso, oh, Soso, Soso, oh [Chorus] Soso take my pain away Soso take my pain away (Soso, please, come take my pain away) Soso take my pain away (Soso, Soso, Soso, Soso) Soso take my pain away (Take my pain away) Soso take my pain away (Take my pain away) Soso take my pain away Soso take my pain away Soso take my pain #omahlay #soso #reggae #dancehall
Channel
Heat Wave
Uploaded
27 August 2024
Duration
3 minutes 4 seconds
Source
YouTube

More from Heat Wave