YouTube video
Khaid & Gyakie - Run Away (Omalicha) (Official Music Video)
Khaid ·
Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.
Download
Save this track
Choose MP3 for audio or MP4 for video. Files are prepared for you and kept for one hour.
About this video
Connect with Khaid:
Run Away (Omalicha) by Khaid & Gyakie | https://khaid.bio.to/allID
🎬 Watch more Khaid: https://youtube.com/playlist?list=PLcE8nSWrL0qbHLCDzWt0LLAQZE2rUrY3G&si=vgSkGxudOdlUu7iN
Connect with Khaid:
Instagram: https://www.instagram.com/khaidxr/
TikTok: https://www.tiktok.com/@khaidxr
Facebook: https://www.facebook.com/khaidxr/
X: https://x.com/khaidxr
Lyrics:
Because you know say na you Dey for my conscience na the reason why you Dey gara (Hmmm you Dey gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even Dey try Jara (Hmmm You no Dey add jara)
Omalicha Omalicha nwa
Wetin Dey for you list wey I no fit to buy
Omalicha nwa
See ohhh my girl you Dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you Dey make me craze I swear you Dey scatter my internal
Ohh baby no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away baby, I miss you baby
But I’m here out here thinking if you really love me
Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I’m blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I’m fragile
If you dey for me gimme your loving
For your sake hunnie I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery
If you dey for me gimme your loving
For your sake hunnie I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis
Omalicha Omalicha nwa
Wetin Dey for you list wey I no fit to buy
Omalicha nwa
See ohhh my girl you Dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you Dey make me craze I swear you Dey scatter my internal
Ohh baby no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Directed By: The Alien Visuals
â„— 2025 NEVILLE RECORDS
#KHAID
Khaid makes his official entry into the music industry starting his career with traits of determination, persistency, and consistency at just 17 years of age. Khaid started nurturing his music abilities aged 12, via freestyle videos and performing on the streets of Ojo, Lagos State Nigeria, where he was discovered by Sydney Talker, one of Nigeria’s biggest content creators and founder of Neville Records.
- Channel
- Khaid
- Uploaded
- 21 February 2024
- Duration
- 3 minutes 34 seconds
- Source
- YouTube