YouTube video

Burna Boy, WizKid - B'Dor (LYRICS)

Dark City Sounds ·

Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.

About this video

@BurnaBoy - "B'DOR" feat.

@BurnaBoy - "B'DOR" feat. WizKid Lyric Video Burna Boy - "B'DOR" ft. WizKid Official Audio: https://youtu.be/f_f3HCH5YFE Stream/Download "B'DOR ft. WizKid" by Burna Boy: https://burna.lnk.to/BDOR Burna Boy - "B'DOR" ft. WizKid Lyrics: “B. D’OR” ft Wizkid Lyrics Omo guy wetin dey sup Wetin dey sup One man Two man Three… Don penkelemess Penkelemess con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be pose I be actor So therefore give me Ballon d’or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions Won nle mi bo (x6) Penpenkelemes come dey smoke cannabis Doctor say make I pop one of this Make me fly like say i’m Aladdin Come bring some kind melodies Omo Messi self no do pass like this So many things inside of my jeans I swear down e be things e be things Penkelemess con dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be pose I be actor So therefore give me Ballon d’or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions Oh Lord of mercy I dey with one wey dey call me Messi I dey for shitta she go fly come check me I neva see person wey fit money impress me All of the things she dey do she dey test me I dey with kele wey for back I dey pressing The one I carry come don dey suspect me She call me small body big engine On my number she’s calling on Anytime wey she wan give me loving ah And like a flat tire me go pump it up And every other day na she dey turn me on Say I still dey make her come the more As soon as we dey reach house we dey kponkriyon Walahi I forget say her guy dey for there Omo omo mo ti kpenkelemes o kpenkelemes, come dey move like a disco Won ni ki ma lo latan I be boss, I be actor So them for give me ballon d’or Oya come take a picture Rora yo ayo n kpa iyan Oya follow my instructions Won nle mi bo (x6) Follow Burna Boy: Instagram: https://Burna.lnk.to/Instagram Twitter: https://Burna.lnk.to/Twitter Facebook: https://Burna.lnk.to/Facebook TikTok: https://Burna.lnk.to/TikTok Triller: https://Burna.lnk.to/Triller Subscribe for the best lyrics videos and best music from your favorite artists. Lyrics On Lock brings you the hottest songs in R&B and Hip-Hop. Sing along with your favorite tracks from Gucci Mane, Kodak Black, Meek Mill, A Boogie WIth Da Hoodie, Trey Songz and More! #burnaboy #wizkid #ballondor #bdor #lyrics
Channel
Dark City Sounds
Uploaded
15 December 2021
Duration
3 minutes 10 seconds
Source
YouTube

More from Dark City Sounds