YouTube video

Burna Boy - Common Person(Lyrics)

Fresh lyrical music ·

Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.

Download

Save this track

Choose MP3 for audio or MP4 for video. Files are prepared for you and kept for one hour.

About this video

Na me wey dey clean una house

#burnaboy #lyrics Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Because na God, I dey put all my faith Food for my plate, fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
Channel
Fresh lyrical music
Uploaded
27 July 2022
Duration
3 minutes 31 seconds
Source
YouTube