YouTube video

Adekunle Gold - Mercy (Official Video)

Adekunle Gold ·

Press Play to watch on YouTube. Playback may vary by country and device.

Download

Save this track

Choose MP3 for audio or MP4 for video. Files are prepared for you and kept for one hour.

About this video

Listen to the The Album "Catch Me If You Can"

Listen to the The Album "Catch Me If You Can" https://platoon.lnk.to/CMIYC Follow AG: Instagram: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/instagram TikTok: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/tiktokFollow Twitter: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/twitter Facebook: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/facebook YouTube: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/youtube Spotify: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/spotifyFollow Apple Music: https://adekunlegold.bfan.link/socials.yde/appleMusicFollow Lyrics: AG Baby carry body body Bad Boy Deks no dey worry worry Verse1: Open my eyes show me who dey for me Make I no dey pop rosé with my enemy Scatter them far away across the seven seas Helper wey dey disguise na principality Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere Verse 2: As you can see I’m just beginning And I trouble nobody So make nobody bother mi As you see me na God dey fight for me Nobody touching me Can’t stop my destiny Wetin I do do do Shey I be your telly your daily news Been a long time man I paid my dues I’m premium now so I pick and choose Ni ita faaji won mo bi mo se je Bad boy deks I no apologize Bet on myself and I’m rolling the dice Kilamity Kilamity o Oh lord have mercy mercy This fake love don dey plenty plenty Dem dey try do man dirty dirty Jah Jah ma je a she sin she sin Who born the pesin pesin Wey wan cross me make dem try me try me Red eye Red eye no more padi padi Can’t kill my light I’m sorry sorry Chorus: When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere When I show Make dem make way make way When I show Make dem gbese I go dey po I go denge denge I go dey po dem go wakakurukere
Channel
Adekunle Gold
Uploaded
1 March 2022
Duration
3 minutes 16 seconds
Source
YouTube

More from Adekunle Gold